Kiss-ayo – My journey

Talented Nigerian musician and song writer, Kiss-ayo released his most anticipated single titled “My journey” relax and enjoy good music.
LYRICS
My journey.
KISS-AYO on this one,
Omo see as e dey go oh
Life na journey, no be sprint make we the go steady
From the morning wey I wake up e be like say wahala full ground
But I no fit give up’ I must shine
Every step wey I take, na progress even when the road is rough,
I the move God dey my side,
He dey guide my way no stopping me, I don decide
My Destiny is calling, I must answer am
This na my journey oh I go reach where I the go
No matter no matter the wahala I go make am
Omo I go blow
This na my journey oh
Step by step I dey rise oh
From Kujeni to the world
My story go sweet, e go choke
Some people go doubt u
Some go say u no fit make am
But waiting concern them sef
Na ur life, na your race
Keep ur eyes on the prize
no be everybody go understand
But when u reach the top
The same people go the hail
This na my journey oh
I go reach where I the go
No matter the the wahala
I go make am, Omo I go blow
This na my journey oh
Step by step I the rise oh
From Kujeni to the world
My story go sweet, e go chock
Lets go KISS-AYO on this one
No dulling, we dey move
My journey don start oh
And e no dey stop!?
Kiss Ayo for life.
Stream and download below…
TRENDING POST
R keelen – Tell me
Chibu T. – The Dog Song
Minister Ehis D Banito – I no go gree
Dstar – Reason
God’swill – Oghene do
Sir Omada – Amen
Mrgospel – Me and my house
Abimbola Adeleye – Next in line
Skaifayce D-king – Peter Abbey
Ice Boi – I Go Nack Am
Share this post with your friends on ![]()




![[Free Download] Joy Ene Agbo - Miracle God [Free Download] Joy Ene Agbo - Miracle God](https://mightyhandmusic.com/wp-content/uploads/2023/06/Joy-Ene-Agbo-Miracle-God-mp3-image-150x150.jpg)







BIGMAN AB
- 4:22 pm
What a great song by Mike D.
We have come before you oh Lord hear us and wipe away all our tears 😢 .
Thank you si for this beautiful and timely song.