NEWS | FREE BEAT | DJ MIX | OTHERS | SPORTS |


Bishop Mighty
Moses Bliss
Nathaniel Bassey
Don Moen
Guc
Frank Edward
Mercy Chinwo
Preye Odede
Sinach
Steve Crown
Judikay
Joepraize
Samsong

« | »

Podzy – Podzy Baba Oh

Published by on August 24th, 2023.


Podzy released new song titled “Podzy Baba Oh”

In his word: I’m a hustler in the street so I use this song as a prayer point and I want God to lift me up so when people sees me, they will be shouting my name.

The song is like a prayer point. That I want God to lift me up so that when people see me they will be shouting my name.

LYRICS

INTRODUCTION
It’s your boy Podzy
Olotu
E get Y

VERSE 1

Eh God
E get some things wey me want tell you before
Things wey dey burst my brain
Then if I count am dem go reach 1 2 3 4
Seah
And even more than that
Seah
Jah Jehovah bless my hustle
Make I feel so good
I nor want feel so bad
Coz I don dey see too much
God I need no more pressure
Seah, see,
E get work wey me never do before
E get work wey you don do
Wey me never do before
Seah
That’s why I dey put hope on God
Make he bless me
Make I feel so good
Seah
Baba if you nor bless me
It for nor good sir
If I nor make am like my mate
It for nor good sir
Seah
I nor want put hand for bad things sir
Bless me make I fit do good things sir

PRE-CHORUS

Coz I want make them call me
Podzy Baba Oh
Podzy Baba Oh
Make them call me
Podzy Baba Oh
Podzy Baba Oh
Seah I want make them call me
Podzy Baba Oh
Podzy Baba Oh
Make them call me
Podzy Baba Oh
I say make them call me
Podzy Baba Oh

CHORUS

Let’s go
Podzy Baba Oh
Podzy Baba Oh
Here we go yeah.
Podzy Baba Oh
Podzy Baba Oh
Common common say yeah
Podzy Baba Oh
Podzy Baba Oh
Common say
Podzy Baba Oh
Make them call me
Podzy Baba Oh

VERSE 2

Na small thing
Na it dey make boys do bad things
I nor won do bad things
But I need that things
That things wey dey bring joy, bring fine things
And na that things na it dey make boys do bad things
I nor won do bad things
I nor won do all those bad things wey be say momsy not like
I nor won do bad things
I nor won put hand for bad things o yeah
Baba make you just dey bless the boy
Bless the boy well well
Make the boy dey build his house ๐Ÿ 
Make the boy dey buy the Benz uh yeah
I wanna blow like Davido
I nor won suffer for the Getto
Them go here my name

PRE-CHORUS

Coz I want make them call me
Podzy Baba Oh
Podzy Baba Oh
Make them call me
Podzy Baba Oh
Podzy Baba Oh
Seah I want make them call me
Podzy Baba Oh
Podzy Baba Oh
Make them call me
Podzy Baba Oh
I say make them call me
Podzy Baba Oh

CHORUS

Let’s go
Podzy Baba Oh
Podzy Baba Oh
Here we go yeah.
Podzy Baba Oh
Podzy Baba Oh
Common common say yeah
Podzy Baba Oh
Podzy Baba Oh
Common say
Podzy Baba Oh
Make them call me eh say
Podzy Baba Oh

 

Stream and download below…

audio Podzy Baba Oh by Podzy

DOWNLOAD MP3

Post Views: 100,231

TRENDING POST

Song [Music Album] Pastor Niyi Omole – Glo Song Oluwadamilare Olawuyi – Kolebaje Song Bj Zee ft. Xene – Blessed Man Song Gabi Excelsis – You are God Song DC Onyekachukwu – Gรจlรจ Song CHIGOZIE Glory – All for God glory Song Flash boyy – Wetin I go gain Song Emem Benson – God of wonders Song Who Dem Be – My Angel Song Godwin Habu – Ni Naka Ne

CLICK TO DROP YOUR COMMENT

Share this post with your friends on



10 Responses

    1. Last born

      - 6:21 pm

      Keep up sir
      More grace

    1. Last born

      - 6:22 pm

      Keep up sir. May God lift you up in Jesus name
      Amen Amen Amen
      More Grace

    1. Usip Blossom

      - 7:51 am

      Mighty hand Music is doing a great job. We ask for more Grace upon your ministry. Well done!

    1. Iniobong Felix

      - 6:31 pm

      The song is unique in its on way! It’s nyz God will take you to places beyond your dream, keep promoting the Kingdom of God by your inspiring songs

    1. Ibrahim Adeniyi starbetter

      - 3:32 pm

      Infact mightyhandmusic you are the best among the rest its a very good platform Good job may God bless mightyhandmusic

    1. Sola dollar

      - 12:13 am

      May Gid continue to bless your hustle ,you are really trying ๐Ÿ™

    1. Treasure

      - 8:55 pm

      Very recommendable, keep it up

    1. Mathew Jonathan faithful

      - 9:06 am

      The song is always moving my spirit

    1. Joy

      - 9:06 am

      Wow nice one

    1. Luckes

      - 8:54 pm

      Baddest song ๐Ÿ‘๐Ÿ’ฏ Love the soundtrack vocals

Leave a Reply

NOTE:- Make your comment a bit long to get it approved.



Go Back To The Top

« | »


Looking for something? Search below