Kiss-ayo – My journey

Talented Nigerian musician and song writer, Kiss-ayo released his most anticipated single titled “My journey” relax and enjoy good music.
LYRICS
My journey.
KISS-AYO on this one,
Omo see as e dey go oh
Life na journey, no be sprint make we the go steady
From the morning wey I wake up e be like say wahala full ground
But I no fit give up’ I must shine
Every step wey I take, na progress even when the road is rough,
I the move God dey my side,
He dey guide my way no stopping me, I don decide
My Destiny is calling, I must answer am
This na my journey oh I go reach where I the go
No matter no matter the wahala I go make am
Omo I go blow
This na my journey oh
Step by step I dey rise oh
From Kujeni to the world
My story go sweet, e go choke
Some people go doubt u
Some go say u no fit make am
But waiting concern them sef
Na ur life, na your race
Keep ur eyes on the prize
no be everybody go understand
But when u reach the top
The same people go the hail
This na my journey oh
I go reach where I the go
No matter the the wahala
I go make am, Omo I go blow
This na my journey oh
Step by step I the rise oh
From Kujeni to the world
My story go sweet, e go chock
Lets go KISS-AYO on this one
No dulling, we dey move
My journey don start oh
And e no dey stop!?
Kiss Ayo for life.
Stream and download below…
TRENDING POST
Henrysuccesss – Izurukeme
Ola Lagos – Lagos boy
David Oloke – Mercy Now
GS Coda – Ocean Divider
Samie Praise – Bless The Lord
Abbavoice Anthony Ft. Daniel Mega – Jehovah Bu Onye Oma
JustGod Osas & Dcgf Ft. Charity – Aghimien
J-Prinze ft. Lini – Nonchalant
Great Signal – Nwanyi Oma
Henrysuccesss – My Case is Settle
Share this post with your friends on ![]()






![[New Movie] BROKEN PIECES IMG-20240802-WA0011](https://mightyhandmusic.com/wp-content/uploads/2024/08/IMG-20240802-WA0011-150x150.jpg)





