Podzy – Podzy Baba Oh
Podzy released new song titled “Podzy Baba Oh”
In his word: I’m a hustler in the street so I use this song as a prayer point and I want God to lift me up so when people sees me, they will be shouting my name.
The song is like a prayer point. That I want God to lift me up so that when people see me they will be shouting my name.
LYRICS
INTRODUCTION
It’s your boy Podzy
Olotu
E get Y
VERSE 1
Eh God
E get some things wey me want tell you before
Things wey dey burst my brain
Then if I count am dem go reach 1 2 3 4
Seah
And even more than that
Seah
Jah Jehovah bless my hustle
Make I feel so good
I nor want feel so bad
Coz I don dey see too much
God I need no more pressure
Seah, see,
E get work wey me never do before
E get work wey you don do
Wey me never do before
Seah
That’s why I dey put hope on God
Make he bless me
Make I feel so good
Seah
Baba if you nor bless me
It for nor good sir
If I nor make am like my mate
It for nor good sir
Seah
I nor want put hand for bad things sir
Bless me make I fit do good things sir
PRE-CHORUS
Coz I want make them call me
Podzy Baba Oh
Podzy Baba Oh
Make them call me
Podzy Baba Oh
Podzy Baba Oh
Seah I want make them call me
Podzy Baba Oh
Podzy Baba Oh
Make them call me
Podzy Baba Oh
I say make them call me
Podzy Baba Oh
CHORUS
Let’s go
Podzy Baba Oh
Podzy Baba Oh
Here we go yeah.
Podzy Baba Oh
Podzy Baba Oh
Common common say yeah
Podzy Baba Oh
Podzy Baba Oh
Common say
Podzy Baba Oh
Make them call me
Podzy Baba Oh
VERSE 2
Na small thing
Na it dey make boys do bad things
I nor won do bad things
But I need that things
That things wey dey bring joy, bring fine things
And na that things na it dey make boys do bad things
I nor won do bad things
I nor won do all those bad things wey be say momsy not like
I nor won do bad things
I nor won put hand for bad things o yeah
Baba make you just dey bless the boy
Bless the boy well well
Make the boy dey build his house 🏠
Make the boy dey buy the Benz uh yeah
I wanna blow like Davido
I nor won suffer for the Getto
Them go here my name
PRE-CHORUS
Coz I want make them call me
Podzy Baba Oh
Podzy Baba Oh
Make them call me
Podzy Baba Oh
Podzy Baba Oh
Seah I want make them call me
Podzy Baba Oh
Podzy Baba Oh
Make them call me
Podzy Baba Oh
I say make them call me
Podzy Baba Oh
CHORUS
Let’s go
Podzy Baba Oh
Podzy Baba Oh
Here we go yeah.
Podzy Baba Oh
Podzy Baba Oh
Common common say yeah
Podzy Baba Oh
Podzy Baba Oh
Common say
Podzy Baba Oh
Make them call me eh say
Podzy Baba Oh
Stream and download below…
TRENDING POST
Mighty Vibez ft. Young Freezy – Dance for me Evang. Sunday Okoli – Ojioku Eri Aja prof.Banuso – Banuso prof.Banuso – Haa olorun Sanu Fun Mi Clight – Redemption vouchers Clight – The prolific church Faith Light – I Am Blessed Angel Gab – Big things Tblis Esco – Steady Pastor (Mrs) Blessing Sylva – Ayeba Tukpa miShare this post with your friends on